Mayorkun - Blessings On Blessings (B.O.B) (Lyrics) ft. Davido
Mayorkun - Blessings On Blessings (B.O.B) (Lyrics) ft. Davido Follow Mayorkun: https://www.instagram.com/iammayorkun https://www.tiktok.com/@mayorkun https://www.facebook.com/mayorkunofficial Follow Davido: https://www.instagram.com/davido/?hl=en https://x.com/davido https://www.facebook.com/davidoofficial2/?locale=en_GB Lyrics: Iye You don't know Baddest Of la la Ge ge Shekpe! Blessings on blessings I'm counting my blessings Don't act like you don't know Continental International Pounds ati Dollar molowo oh Bad days are gone Goods days are coming Just follow who know road As e the beat e dey bounce All my ladies dey go low low Taking over No be local Carry you go far far far Who dey run am? Na God dey run am Jollof no be ofada Cause I'm focused on my p And I no fit retreat I get the liver to dey fayaya ya ya Inside life inside Inside life I dey live my life Live my Inside life Inside life inside Inside life Shey na real life Inside inside life Ma je ko pami o Dem say if no be money Nobody go sabi o Listen I'm not capping o Moshise mo de kaku bi Ronaldinho Won le won de le ba And I no dey see dem for my radar My remedy is what I like Bad energy sit down one side Blessings on blessings I'm counting my blessings Don't act like you don't know Continental International Pounds ati Dollar molowo oh Bad days are gone Goods days are coming Just follow who know road As e the beat e dey bounce All my ladies dey go low low Taking over No be local Carry you go far far far Who dey run am? Na God dey run am Jollof no be ofada Cause I'm focused on my p And I no fit retreat I get the liver to dey fayaya ya ya Taking over Normal normal Pushing the P We turn it over Awon picker picker Ati loader loader If dem enter Ghana Dem go need medical Blacko, blacker Who is the motherfucker wey dey talk say my tomorrow no go better? My jigger jigger say make I go relax Only God go make us bigger bigger Blessings on blessings I'm counting my blessings Don't act like you don't know Continental International Pounds ati Dollar molowo
Title overview
Core release details, quality markers, and stream status stay together here instead of floating below the fold.
سال
2025
دورانیہ
3m
IMDb
7.5
کاسٹ
Mayorkun
Singer
آپ کو یہ بھی پسند آ سکتا ہے
I AM LEGEND 2 - TRAILER (2025) Will Smith | Based on the Second Ending | TeaserPRO's Concept Version
پاپ
Love songs 2020 wedding songs music no ads
پاپ
Blue Lagoon 3. The Awakening ( La Isla Bonita - Super Mix - Madonna )
پاپ
Manohari | Baahubali - The Beginning | Prabhas & Rana | Divya Kumar & Neeti Mohan
پاپ
Inyaka Nyaka
پاپ
Doja Cat - Woman
پاپ
Taylor Swift - The Fate of Ophelia (Lyrics)
پاپ
Filipino/OPM chill songs | study & sleep
پاپ
Michael Jackson - Somebody's Watching Me
پاپ
Achalugo
پاپ
Westlife - My Love (Lyrics)
پاپ
Miley Cyrus - Younger You (From the "Hannah Montana 20th Anniversary Special")
پاپ
Risk It All
پاپ
LADY GAGA - ABRACADABRA (LIVE AT THE 2026 GRAMMYS)
پاپ
Katy Perry - The One That Got Away (Sub. Español + Lyrics)
پاپ
The 1975 - About You (Lyrics)
پاپ
Tame Impala, JENNIE - Dracula (JENNIE Remix - Official Lyric Video)
پاپ
Lana del Rey - Cinnamon Girl (Lyrics)
پاپ
The Script - The Man Who Can't Be Moved (Lyrics)
پاپ
Alex Warren - FEVER DREAM (Official Video)
پاپ
sombr - back to friends (Lyrics)
پاپ
Raim Laode - IQRO' (official Music Video)
پاپ
LANY - When Did You Stop Loving Me (Official Live Video)
پاپ
Katy Perry - Wide Awake (Lyrics)
پاپ
Featured Picks
مزید entertainment چاہتے ہیں؟ ہمارے recommended gaming hub اور short-drama destination کو explore کریں۔


