★ 7.320203m

Rehmahz feat. Limoblaze - Victory(With Lyrics)

एफ्रोबीट्स

Stream/Download: http://fanlink.to/RehxLimo Song Lyrics Chorus [Rehmahz] I thank you for the victory Thank you for the things you did Brother come and help me see E don come through for me(2x) See me something oh See me something oh Na you dey by my side when the road no smooth eh eh(2x) Verse 1 [Rehmahz] Confam me oh You no dey carry me play like lido You no dey loose guard You no dey fall hand Cause of this love wey you show to me When i dey go on my knees make you accept this praise from me Yeah Yeah Victory oh All my pains na history oh Say me i dey well Chorus[Rehmahz] I thank you for the victory Thank you for the things you did Brother come and help me see E don come through for me(2x) See me something oh See me something oh Na you dey by my side when the road no smooth eh eh(2x) Verse 2 [Limoblaze] Cuz it's been a long time coming And the road no smooth all these years i've been running My whole team know that it is his grace i am running With jah jah come through everytime am about to loose my mind I don't really get it many times but i know If he tells me move Then I'll definitely go And I'll not complain even if things are moving slow When you come my show sha Omoh mummy jo jo jo Oh daddy jo jo jo Cuz this kind of love is a necessary thing Cuz it got us fighting from a point of victory Chorus [Rehmahz & Limoblaze] I thank you for the victory Thank you for the things you did Brother come and help me see E don come through for me(2x) Omoh mummy jo jo jo Oh daddy jo jo jo Cuz this kind of love is a necessary thing Cuz it got us fighting from a point of victory(2x)

Title overview

Core release details, quality markers, and stream status stay together here instead of floating below the fold.

एफ्रोबीट्स

वर्ष

2020

अवधि

3m

IMDb

7.3

Playback

Start watching now

Release2020
Runtime3m
IMDb★ 7.3
अभी देखें

कलाकार

Limoblaze

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

★ 7.7

🕊️Anointing Overflows! Best Morning Worship Songs | New Mega Worship Songs filled with Anionting

गॉस्पेल

★ 7.9

BEST OF CULTURE 2021 JOSEPH HILL CULTURE MIX REGGAE MIX - DJ DEHJAVU / RH EXCLUSIVE

रेगे

★ 7.8

Yahweh Sabaoth | Nathaniel Bassey

गॉस्पेल

★ 7.7

FRESH OLD SCHOOL BONGO MIX 2023 VOL 1 [ DIAMOND | ALIKIBA | MATONYA | KIDUM | OMMY DIMPOZ ]

बोंगो फ्लेवा

★ 6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

एफ्रोबीट्स

★ 7.5

AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype

एफ्रोबीट्स

★ 6.5

AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA

एफ्रोबीट्स

★ 6.4

Davido - Funds (Official Video) ft. ODUMODUBLVCK, Chike

एफ्रोबीट्स

★ 7.6

AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)

एफ्रोबीट्स

★ 6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

एफ्रोबीट्स

★ 7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स

★ 7.0

BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)

एफ्रोबीट्स

★ 7.0

LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU

एफ्रोबीट्स

★ 7.0

BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO

एफ्रोबीट्स

★ 7.9

NEW AFROBEAT VIDEO MIX 2024 - REMA, OMAH LAY, KIZZ DANIEL, DAVIDO, BURNA, AYRA STARR, ASAKE

एफ्रोबीट्स

★ 7.8

Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave

एफ्रोबीट्स

★ 7.2

Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स

★ 7.9

Asake, Wizkid - MMS (Official Video)

एफ्रोबीट्स

★ 7.2

OMAH LAY SONGS 2023- best

एफ्रोपॉप

★ 7.9

Best Songs Of Westlife Westlife Greatest Hits Playlist 2022

पॉप

★ 7.9

AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA

एफ्रोबीट्स

★ 7.6

BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.4

एफ्रोबीट्स

★ 7.0

DJ PEREZ - LAHO MIX, Afrobeat & Amapiano Mix 2025, The Fire Assembly #12

एफ्रोबीट्स

★ 7.9

BLACK SHERIF drill MIXTAPE...

एफ्रोबीट्स